September 12, 2009

Naija Internet Shortcuts!!!!!

My fellow blogvilleans,

I got this from a friend and i wanted share and if you have seen it before just act surprised again it won’t kill…lwkm.

Make una read this list o. E don reach time wey we, as origina Naija
peoples go stop to dey use abbreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB, WAS, etc etc. When we fit dey use abbreviation for our own exceptional street lingua. why?

  • your at work and your chattin, no amount of spyware and things go bother you, u go still fit yab your boss NS(nothin spoil) whilst u still dey answer the maga YB (Yes Boss).
  • Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will further foster the bond ONE NAIJA, especially since its written and thus there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.
  • Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
    indoctrinating others too.NLT (I shant translate this). As my brother
    would say; Is a hell of Lingua.

So peoples, LGT!

1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
51. NDU - Notin do una

Hope you all remembered to laugh oh…… LSDKMD(Laugh Still Dey Kill Me Die) my own version

PS: Did you know that the true meaning of SWAG from the Flash Dictionary of the old was stolen booty or loot or stolen stuff generally? and Leggy has changed her url to leggymoved.blogspot.com

TIBA

15 comments:

chayomao said...

Taio, i am first?

chayomao said...

INFT

Yes oh NLT.
LWKMD.

oYA i am borrowing LSDKMD.

No shakin.

I'm out :)

Penelope...! said...

weird...lol. @ the true meaaning of swag.

btw i hate hate hate those abbreviations, no offence to anybody!
first time here...:)

Anonymous said...

lol...ive seen it bfore sha..bt nice.

miss.fab said...

Lol I got this email a few months ago. Funny. Does anyone actually say this stuff??? Lwkmd is my personal favorite though... Just seeing it being used alone makes me LOL, lol

Azazel said...

Lol it is funny lol.
2gb is my fav. Too Gbaski

Ms. 'dufa said...

*acts surprised!*

Lol...Those abbreviates are just too many! my best is LWKM sha, its much funnier than Lol..

TaioFierce Ameen said...

@Chayoma: yea u r 1st, borrowing is allowed...lwkm

@Penelope: as dey say 1 man's food is anoda man's poison so offence taken...

@leggy: i was sure pple wld av seen it...

@miss.fab: sum pple do buh nt ol d tym, itsjst lwkm nd lwkmd dt r veri common...

@Controversy: i lyk dt 1 2

@Ms.'dufa: lol... tanks 4 actin surprised..lwkm

Anonymous said...

hey just changed my url to leggymoved.blogspot.com
please update your blogroll and spread the word..thanks.

Myne said...

Nice one, I have been using LWKMD for a while now. LOL

David.фаворит Бога номер-один said...

i like your LSDKMD...nice

TaioFierce Ameen said...

@Myne: Tanx, dts d mst popular 1...
@David: tanx.. u r allowed to use it if u wnt...lol

Admin said...

is NMA not supposed to mean Nigerian music awards, ok i don hear,keep it up

TaioFierce Ameen said...

we can compromise that`, small letters nma will mean wt i posted nd capital letters NMA will mean Nigerian music awards...LOL

Anonymous said...

[color=#e895cc]ВИА [url=http://dejavu-group.ru/svadba.php]Deja Vu[/url] - это коллектив виртуозных вокалистов и музыкантов на праздник.
[url=http://dejavu-group.ru/svadba.php]Dejavu-group[/url]- законодатель в области музыкального сопровождения праздников, дней рождения, шоу-программ, копроративов, торжеств и дней рождения.
В копилке музыкантов на праздник Дежа вю более 3тыс. произведений.
Живая музыка. Поп, хиты 70-80-90-х, диско, джаз, ретро, современная музыка, европейские хиты, фоновая музыка, шансон .
Артисты на праздник Дежа вю располагает мощной качественной музыкальной аппаратурой, которая позволяет заполнить приятным и плотным уху звуком как небольшое помещение (фуршет), так и огромное пространство (корпоратив до 1000 человек).

Игорь +7 916 623 4047, Андрей +7 910 483 8294 [/color]